Lyrics

Joeboy – Better Thing Lyrics

We present to you yet another great lyrics of the wonderful song of talented singer JoeBoy which was tagged “Better Things”. Enjoy It

Better Thing Lyrics By Joeboy

(Verse 1)

Food for my table, mula for my hand, if you no send when I no get before, no worry me I understand
Shebi olowo l’aye mo, abi kin mo fe so, na who work weh go chop, na wetin my papa talk

(Pre-Chorus)
Remember just the other day, nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place, na baba God give me grace oh na
Na why I no dey complain, when bad belle dey
We dey jolly these days but wetin my papa talk be say

(Chorus)
Who no like better thing, who no like better thing oh no
Who no like better thing oh yeah yeah yeah, who no like better thing

(Verse 2)
Wetin be the point, why the boy dey hustle, everything na by grace, no be by your muscle
Shebi olowo l’aye mo, abi kin mo fe so, na who work weh go chop, na wetin my papa talk
Wetin be the point, if I get kpa and I no settle boys
If i dey okay and I no give my mama joy
Na when you get money dem go call you sure boy
Wetin be the point, if I get kpa and I no settle boys
If i dey okay and I no give my mama joy
Na when you get money dem go call you sure boy

(Pre-Chorus)
Remember just the other day, nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place, na baba God give me grace oh na
Na why I no dey complain, when bad belle dey
We dey jolly these days but wetin my papa talk be say

(Chorus)
Who no like better thing, who no like better thing oh no
Who no like better thing oh yeah yeah yeah, who no like better thing

Leave a Reply

Back to top button